They won't stop with my Igbo brothers:An Igbo man went on pilgrimage। He wanted a boat trip across the Jordan, He was told it costs N500:00, "Nna Na Wa for you people o!" he said,"No wonder Jesus kuku waka for top de water!"
One day in d front seat of a bus, a boy said 2 himself -if my Papa na King, my mama na Queen, I go be Prince;If my Papa na Lion, my mama be Lioness, I go strong।The bus driver asked him - 4 say ur papa na Agbero and ur mama na Ashawo, wetin u 4 be?The boy looked at him and said: Bus Driver!
Naija Translation of Some Popular SayingsA rolling stone -> Na person push am.A stitch in time -> Dey avoid futher tear tear.Birds of the same feather -> Na de same mama.One good turn -> Na power steering be dat.A friend in need -> Na long throat kill am.A bird in hand -> Na chops be dat.
Friday, December 14, 2007
Jokes
Posted by
Akangbe Jamiu Ekundayo
at
4:58:00 PM
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment